According to the director-general of Nigerian Institute of
Science Laboratory Technology for Ibadan, Dr Ighodalo Folorunso Ijagbone and Principal
Scientific Officer, Odeseye Adebola Olayemi dem don find out about one
staphylococcus species wey dey ontop we Nigerian currency notes.
Them sey dem discover the highest bacteria load ontop N100
note while N5, N10, N20, N50and N200 notes get smaller load of the disease.
For more tory on am, make una read am Here
No comments:
Post a Comment