Nothing wey we no go hear. dem sey thieves dem enter wan small church for the mountains east of Rome go steal the reliquary blood of Late Pope Paul II
Na wetin dem wan use am do na, abi the thieves na vampires.
For more of the report make una read am Here
hmmmmm, wetin we no go see
ReplyDelete