Soul-E Baba Don Re-marry - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Sunday 5 January 2014

Soul-E Baba Don Re-marry


Soul Singer, Emmanuel Okose, a.k.a Soul E don remarry years after him and him first wife, Queen Ure divource.

We hear sey, him marry him longtime girlfriend Petula Delinda wey come from Delta State on Thursday Januray 2nd.

We pray for this one to work. Amen

Congratulobia.

No comments:

Post a Comment