Se FFK Na Racist? - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 8 January 2014

Se FFK Na Racist?


Femi Fani Kayode dey always embarrass me with him talk. Me no get any problem with to tell people the truth but when everytime you need to talk you go dey mention a particualr race, then dat person na racist.

for instance see the post wey him post ontop Stella oduah MBA matter. him for make him point without mentioning the first paragraphy wey e take start. abi no be so?


No comments:

Post a Comment