Na Who Bomb High Court For Rivers State Today? - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Monday 6 January 2014

Na Who Bomb High Court For Rivers State Today?



Na wa for all this roforofo politics.Dem don bomb one High Court wey dey for Ahoada East LGA for Rivers State today.

According to media reports, the bombing happen this morning just few hours before them go begin the case of Honourable Evans Bipi, member of the Rivers state House of Assembly and leader of the group of 6 lawmakers wey don dey parade himself as the Speaker of the Rivers State House of Assembly.

Anyways as of the time wey the incident reach press hear, dem sey nobody die for the bomb attack

No comments:

Post a Comment