Kanye West Don Confront Anna Wintour Because She Put Lena Dunham On Top Vogue Cover Instead Of Him Fiancee Kim Kardashian - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday, 29 January 2014

Kanye West Don Confront Anna Wintour Because She Put Lena Dunham On Top Vogue Cover Instead Of Him Fiancee Kim Kardashian


Mr Lover lover, Kanye West don confront him friend Anna Wintour wey be Vogue Editor-In-Chief, sey why she never use him fiancee Kim Kardashian for front cover for the famed fashion magazine.
Him come dey argue sey Kim dey more talented than Lena wey dem use as cover, and sey Kim get more fan base than Lena

Dem sey Kim dream na to appear for Vogue cover one day and that’s why Kanye dey do everything wey him fit, to make am happen.

No comments:

Post a Comment