Hmmm! So Wande Coal Get Pikin! - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday, 31 January 2014

Hmmm! So Wande Coal Get Pikin!


How him take do am wey we no know until him come talk am?

Wande don reveal sey him get 5 year old pikin.

Him tell PM News sey...

"Nobody is going to surprise me anymore. Let me then announce to the whole world that I already have a five-year old son. I had the boy since 2008 before I released my debut album,‘Mushin 2 Mo’Hits’. I have been keeping it secret ever since then but think it’s high time people should know,” 

No comments:

Post a Comment