Evander Holyfield Sey To Be Gay No Dey Normal - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Monday 6 January 2014

Evander Holyfield Sey To Be Gay No Dey Normal



Boxer, Evander Holyfield Don Talk For UK Celebrity Big Brother sey to be gay na thing of choice and sey people wey dey do am fit correct Am If dem want.

Him come even talk sey, to be gay no be normal thing.

Meanwhile the producers of the show later call am talk to am make him take small small for the gay talk, as plenty people no like wetin him talk.

Make Una watch the video where him dey talk about the gay issue with him castmate Luisa Zissman


No comments:

Post a Comment