Dis STV Presenters Almost Make Their Guest To Comot For Their Show On Top Air - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 7 January 2014

Dis STV Presenters Almost Make Their Guest To Comot For Their Show On Top Air





Yesterday, Mr Babatunde Gbadamosi, one of PDP gubernatorial aspirants for Lagos for the last election wey shele for 2011, appear for Today On STV as guest speaker.

as them dey discuss na, na so the presenters come just they interrupt am, na so  argument come start sey why dem go dey interrupt am rudely. the thing vex am so tey he come pick him ipad sey him dey go on top air!

Me come dey ask, whether he dey right self to they interrupt guest for programme? this na the same thing wey Channels TV do to Mr Obafaiye Shem, wey make am talk My Oga at the top. (lol)


No comments:

Post a Comment