Biko Why Them Dey Do This Sick Governor Like This? - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday, 28 January 2014

Biko Why Them Dey Do This Sick Governor Like This?


Se this man no get wife? why she allow mischief makers to dey embarrass her husband like this. from the video, you go no sey the man never well at all. Se na hot drink be the issue. I pity the guy sha.

Watch the video...Here

No comments:

Post a Comment