Pix: Limpopo King, Kcee Don Buy Mansion For Lekki - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday, 27 December 2013

Pix: Limpopo King, Kcee Don Buy Mansion For Lekki


The Limpopo king himself don buy himself one duplex for Chevy view estate wey dey off Chevron drive, Lekki.

I hear say duplex for that estate na from N55m-N70m.

Guy carry go, na ur time.







No comments:

Post a Comment