Rap Artist Eedris Abdulkareem don para with Baba Iyabo for the sake of the letter, wey baba write Oga Jona.
Na so him come go twitter, begin dey yab Baba Iyabo, sey him dey selfish, dey do jibiti and be evil person



hmmmm, make una check out Eedris twitter handle @idris_Abdulkarm for more of the tweets.
No comments:
Post a Comment