Cossy Orjiakor For Her First Traditional Wrapper - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Monday 30 December 2013

Cossy Orjiakor For Her First Traditional Wrapper



My people talk sey, Sunday wey go better, na from Saturday we go know. Dat is to say, 2014 go better for Cossy oo, as she don start to dey rehearse how she go dey dress for next year with this new photo wey she wear traditional cloth inside.

And she say na her first time to wear native wrapper oo.

I like her like this oo, abi wetin una think?

Just back from church...first time in native wrapper.. it looks good ehhh. Hahaha Yes ooo.

No comments:

Post a Comment