You Be Woman? You Dey Wear Brazillian Hair Or Wig... Lynxx Get message For You. Read... - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 16 October 2014

You Be Woman? You Dey Wear Brazillian Hair Or Wig... Lynxx Get message For You. Read...

This na the message wey we Naija fine boy send every woman wey dey where Brazillian hair or wig. Abeg make una no dey embarrass us like this... and shuu, all these men self, una mouth don too dey run oo. lol


Morning! PSA: Ladies please always wash ur hair and advice ur homegirls to do d same! 🙊🙈 #AintNothingSexyAboutAsmellingWeaveWigEtc #ThatShitsRightNextToBo #ItReducesUrSexyFromA100ToA0 #RealQuick #OnBehalfOfTheBeardGang #PleaseSayNoToASmellingWeave #ThanksForComing #Offkess

No comments:

Post a Comment