Haba Rueben Abati, You Of All people Suppose Know Sey There is freedom Of Association Na. - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 16 October 2014

Haba Rueben Abati, You Of All people Suppose Know Sey There is freedom Of Association Na.

Se bi na person wey you and him dey share same ideology na him you go dey close to? So APC from the onset share Oby #BringBackOurGirls campaign. So wetin Rueben come mean so!

My people make una helep me here...














No comments:

Post a Comment