Na Who Wan Die? Abeg Ebola Park Well, Me Don Get Your Mericine - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 16 October 2014

Na Who Wan Die? Abeg Ebola Park Well, Me Don Get Your Mericine



 
Check out this passenger wey dey wait for flight for Washingtom D.C Airport yesterday.

My body dey do me sey, this person na Naija person oo. We no dey carry last.

No comments:

Post a Comment