
Na wa, I been think sey this no go end. After all the back and forth, back and forth waka for court, dem don finally hand Oscar Pistorius only 5 years pere to spend inside prison.
The Judge sey Him dey culpable for homicide and so that one na 5 years for jail, plus sey him carry illegal fire-arms which him no suppose to. That one attract 3 years. Dem come even even suspend am for 5 years.
The two sentences go run concurrently.
Hmmm, this 5 years small sha for killing our own Reeva but we go manage am, abi no be so?
No comments:
Post a Comment