Rwanda Don Start To Screen Travellers From USA, Spain For Ebola - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 21 October 2014

Rwanda Don Start To Screen Travellers From USA, Spain For Ebola

 
Dem sey the fear of Ebola na the beginning of wisdom. And so whether you be super power country, Ebola no get respect and fit embarrass you as e don start with USA.

So tey, small Rwanda don start to screen anybody wey dey come from America and Spain enter their country for Ebola.

Na who wan die?


Rwanda now Screening Travellers from US for Ebola



Rwanda now Screening Travellers from US for Ebola
Rwanda now Screening Travellers from US for Ebola

No comments:

Post a Comment