Who Know This Lady... Dem Kill Her Today On Her Way To Go Work - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 12 September 2014

Who Know This Lady... Dem Kill Her Today On Her Way To Go Work


This lady, wey dem don identify as Oluwabunmi Adeola Oladokun don die today.

She die for early mo mo around 5:30am after one unidentified gunman welay her for Orisabunmi area of Idimu, Lagos state come shoot her die. 

Dem sey she dey on her wat to go Victoria Island befoe the gunman shoot her dead. No be only she dem welay oo, the other person wey be man too carry gunshot but them carry am go hospital weher him they recover now.

May God keep us away from bad people rest in peace. Amen

No comments:

Post a Comment