Lagos State Govt Don Chook Mouth Join Sey Make Schools Open For Sept 22 - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 12 September 2014

Lagos State Govt Don Chook Mouth Join Sey Make Schools Open For Sept 22

We Lagos state Government don follow chook mouth support Federal Government sey make all schools both public and private resume for September 22.

For statement wey the Special Adiser to the state governor on Media, lateef Raji issue, him talk sey as e be sey we no get for now any case of Ebola for the state, children fit resume school now. 

Wetin una feeel?


No comments:

Post a Comment