Plenty People Don Die Inside Synagogue Church Building Wey Collapse This Afternoon - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 12 September 2014

Plenty People Don Die Inside Synagogue Church Building Wey Collapse This Afternoon

Dem sey many people don die with plenty others injured after one building inside the headquaters of Synagogue Church of All Nations wey dey Ikotun, collapse this afternoon around 2pm.
Dem sey many of the people wey die na people wey dey live inside the church. Some people still dey under the roforofo of the collapse building.
 

No comments:

Post a Comment