Dem Don Grant Oscar Pistorius Bail - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 12 September 2014

Dem Don Grant Oscar Pistorius Bail

Make una no fear, him must chop punishment even if na small. But for now Judge Masipa the female judge wey dey handle the matter don grant am bail to go home and return October 13th for sentencing.

Though dem find am not guilty for two count charges of murder, the judge today find am guilty of manslaughter. So as e be so na 15 years in prison we dey look or fine.

Pistorius go stay with him uncle throughout the period wey him dey on bail.

No comments:

Post a Comment