Allelu! BBA Go Begin October 5th - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 12 September 2014

Allelu! BBA Go Begin October 5th

 The People wey dey behind Big Brother Africa don find another house for the show after the former house born for jouhannesburg.

And according to them, na for October 5th the 9th edition of the programme go begin...



No comments:

Post a Comment