Another Church Building Don Fall For Edo State - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Monday 29 September 2014

Another Church Building Don Fall For Edo State


 Another church building wey belong to Liberty Power Bible Church don fall yakata for Edo state yesterday, 28th of September 2014.

Though nobody die sha, but this na the second time wey church building go fall for the state within almost a week. Biko na wetin dey happen here?

The last one wey happen kill three people and na Christ Chosen Church of God get the building.

This one wey fall so dey located for Asoro Slope, off Ekenwan Road in Benin city, Edo state.



No comments:

Post a Comment