Biko How This Motor Take Climb Reach Here? - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Monday 29 September 2014

Biko How This Motor Take Climb Reach Here?





 

Dem sey this accident happen for Ring road roundabout inside Benin city Edo state. me come dey ask how the car take climb almost enter transformer?

For another news motor don kill this woman for Mile 2 area today.



Abeg make we dey careful! Use Pedestrian bridge, na bikos of us dem build am. To save our life!



No comments:

Post a Comment