Ok Na! Sebi Na Mace We Need To Hold Meeting: Check Out The New Nassarawa State House Of Assemply Inside Corner Room - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 31 July 2014

Ok Na! Sebi Na Mace We Need To Hold Meeting: Check Out The New Nassarawa State House Of Assemply Inside Corner Room

Photo: Nassarawa state lawmakers hold session in 'new chambers'


 Una know wetin dey happen for Nassarawa state na. just incase you know no. Some PDP members don arrange to impeach the Governor of the state who na APC member.

Anyways, because of the strong protests against the impeachment of Umaru Al-Makura, the the Nassarawa State House of Assembly don relocate from the state Assembly complex inside Lafia for now to temporary chamber wey dey inside karu Local Government Area of the state.

The most important thing be sey the Mace follow them Waka too, abi she na the fake mace...?

No comments:

Post a Comment