Make Una Meet Una New IG Of Police - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 31 July 2014

Make Una Meet Una New IG Of Police

 
We Presido, Goodluck Ebele Jonathan don take him hand appoint new Oga Olopa the one wey oyinbi call, Inspector General of Police. 

The New Oga kpatakpata of Olopa, Suleiman Abba na the former aide-de-camp to Maryam Abacha and Assistant Inspector General of Police Zone 7.

Him go replace the current Oga of Olopa, Mohammed Abubakar wey don retire.


No comments:

Post a Comment