Chai! Black Thursday In Malaysia! Another Malaysia Airlines Jet Wey Carry 295 People Don Crash - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 17 July 2014

Chai! Black Thursday In Malaysia! Another Malaysia Airlines Jet Wey Carry 295 People Don Crash


The airliner was flying from Amsterdam to Kuala Lumpur

This one dey so sad! Upon sey we still never see the other missing malaysian airline, another Malaysian airlines boeing passenger jet with flight MH17 don crash today, after unidentified person shoot the jet down inside Ukraine.

The airliner carry 295 people. Chai! a whole 295 people don just waka go like that.

For more tory on the matter, make una read am on top here

No comments:

Post a Comment