Chai! The Doctor Wey Treat Liberian Man For Naija Don Carry Ebola Too - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Monday 4 August 2014

Chai! The Doctor Wey Treat Liberian Man For Naija Don Carry Ebola Too


 Chai! Chai! Dis one no good at all, chai! Na helep the odctor don do so carry Ebola.

We Minister of Health, Onyebuchi Chukwu don talk today sey the doctor wey helep treat Liberian/American Patrick Sawyer wey die last week of Ebola for Lagos , don test positive to the Ebola virus
.
The Minister also talk sey dem don quarantine another eirght people wey get first degree contact with the Liberianand put them under strict observation.

Una no my fear here, Dis Doctor go fit don transfer am to him Children and wife and even neighbours. Chai this one no good at all.
 

No comments:

Post a Comment