Guess Who Be Zakky Azzay Second Wife! Him Former Wife Cousin - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 14 May 2014

Guess Who Be Zakky Azzay Second Wife! Him Former Wife Cousin


 

Popular touch-light singer, Zakky Azzay don remarry and na him former wife cousin him marry.


Na for weekend dem do the wedding two years after him first wife leave am waka comot for the marriage over sey him dey beat her.

Dem sey Zakki quietly marry him second wife, 24 year old Hembadoon Ugema for her hometown for Ushongo inside Makurdi, Benue state.

Trust na, family members don start to dey do wahala about the marriage, because of the circumstance wey surround am.





No comments:

Post a Comment