Dem Don Trace Chemical Wey Dem Use Make The Bomb Wey Boko Haram Blow For Nyanya To Lagos Company - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 14 May 2014

Dem Don Trace Chemical Wey Dem Use Make The Bomb Wey Boko Haram Blow For Nyanya To Lagos Company


We security people don talk sey dem don trace the chemical wey dem take make the bombs wey boko haram use to destroy over 100 people lives on 14th of April for Nyanya to Intrachem Nigeria Ltd wey dey inside Lagos state.

Hmmm, we God no dey sleep.

No comments:

Post a Comment