Breaking News: See As This Delta Boy Kill Him Fellow Delta Boy For Thailand Today Becos Of Money - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 14 May 2014

Breaking News: See As This Delta Boy Kill Him Fellow Delta Boy For Thailand Today Becos Of Money



Wetin money go people. Na one of you my readers send this one oo.

Him sey this one happen today in the morning for Thailand. According to am, This boy Jude from Ibusu inside Delta state  die after another fellow Delta boy stab am because of 20bht. (20k Thailand money).

Na for Bangok na him di ishele happen today


No comments:

Post a Comment