What! School Children As Labourers? - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 11 April 2014

What! School Children As Labourers?


Me no understand wetin dey go on o! but these na Pupils of LA Demonstration Primary School, Oluwole, Iseyin. the fotogrpaher capture dem as them dey gather sand to rebuild portion of their school wey rainstorm destroy.

Na wa! Abeg who send them?

No comments:

Post a Comment