The Power Of Football: How C Ronaldo Goal Take Wake Up 14-Yr-old Boy From Coma - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 11 April 2014

The Power Of Football: How C Ronaldo Goal Take Wake Up 14-Yr-old Boy From Coma




Who sey football no be live? Just imagine sey na Ronaldo goal wey him score during Portugal World Cup playoff win with Sweden for November last year, na him wake up this 14-year old boy wey don dey for Coma for three month after motor knock am comot for him bicycle.
 Na wa o, really football na live. make we play on.

1 comment:

  1. This is an awesome post. Yes football is live. This is a great and unbelievable news. Thank you very much for this post.

    ReplyDelete