Wow! Omawunmi Na The Highest Paid Female Artiste! - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 15 April 2014

Wow! Omawunmi Na The Highest Paid Female Artiste!

 

No be small thing oo, but according to new report wey dey come from Encomium, Singer, Omawunmi Megbele don become the higest paid female act for Naija. Apart from that she get many mouth-watering endorsement deals.

Dem sey her performance fee don enter N3milla to N5milla, depending on the show, and people wey dey close to her, sey she dey perform at least six times for one month.

The Warri chick don even move enter her Lekki home wey cost about N100milla.

Enjoy my sister, na God give you. e no easy.

No comments:

Post a Comment