Again! Boko Haram Don Kidnap 103 Female Students For Borno - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 15 April 2014

Again! Boko Haram Don Kidnap 103 Female Students For Borno

 
 When this nightmare go end for Nigeria. just yesterday na Nyanya, now another one for Borno. The dreaded Boko Haram sect yesterday for night go kidnapp 103 girls for one secondary school wey dey Chibok for the border of Adamawa and Borno.

According to report, dem sey them first kill the soldier wey dem station to protect the student after that them come carry 103 female students out of the 250 girls wey make up the school children.

Police Commissioner in Borno state, Lawan Tanko don confirm the incident to reporters for the state. 

No comments:

Post a Comment