Kai! Wetin Flavour Dey Do With Him Fellow Man? - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 2 April 2014

Kai! Wetin Flavour Dey Do With Him Fellow Man?


Me no just dey comfortable with this picture but that one no mean sey Flavour na gay sha. E no fit na, even we girls no go allow am. Biko Flavour next time, na beautiful girl we wan see by your side.

No comments:

Post a Comment