FIFA Don Ban Barcelona From Signing Players For Next Two Transfer Seasons - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 2 April 2014

FIFA Don Ban Barcelona From Signing Players For Next Two Transfer Seasons


FIFA don ban Spanish football club, FC Barcelona from signing players till the summer of 2015.


After investigating the club for 12 months, ontop allegation sey dem breach rule wey relate to international transfer and registration of players under 18, FIFA find out sey the club illegally recruit and import non-Spanish minors over fours years.


Apart from the ban, FIFA also fine Barca £306,000. (450,000 Swiss francs.)

FIFA too fine the Spanish FA £340,000 for to sey dem allow Barcelona to do this jibiti wey them term as child exploitation.



No comments:

Post a Comment