Dem Don Dismiss The Yeye Police Officer Wey Rape 4-Year-Old Girl For Plateau - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 2 April 2014

Dem Don Dismiss The Yeye Police Officer Wey Rape 4-Year-Old Girl For Plateau

 

We Police force don dismiss the oniiranu policeman wey rape 4-year-old girl girl wey dem dey call Helen.

On March 26th, around 9pm, corporal Damudu Bzibu wey dey attached to the Palteau State Police Comman welly the little gorl come rape her for Kassa Barakin Ladi Local Government Area.




No comments:

Post a Comment