Dis Prison Warder Die Today After Him Begin To Cough Blood - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 3 April 2014

Dis Prison Warder Die Today After Him Begin To Cough Blood


Dis na strange times indeed.this unidentified prison warder die today after him start to dey cough blood for Keffi bustop wey dey for Awolowo Road, Ikoyi, Lagos.


No comments:

Post a Comment