Check Out The Lists Of Celeb We No Gree Attend Kanye and Kim Wedding - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 8 April 2014

Check Out The Lists Of Celeb We No Gree Attend Kanye and Kim Wedding


Star Magazine don report sey Kanye West dey find am difficult to convince him celeb friends to attend him wedding with Kim Kardashian.

Infact dem report sey more than 105 potential guests them don already decline sey dem go attend. Among them na this Kanye Celeb friends:
“Robin Thicke,Jerad Leto, Jonah Hill, Anna Wintour, Oprah Winfrey, Will and Jada Pinkett Smith, Prince, Karl Lagerfeld, Barack and Michelle Obama and Beyonce and Jay Z have all said they won’t be coming,” 
Eyah, well I no go mind if them invite me. lolz . Meanwhile for another development, New York Post don predict sey the April issue of Vogue Magazine wey cover Kim and Kanye for him frontpage, fit outsell Beyounce cover wey for 2013 sell 355,000 copies. dem sey this particular issue dey sell well and fit sell up to 300,000-400,000 copies by the end of the month.

No comments:

Post a Comment