Chei See How Our Confab Delegate Take Dey Discuss Our Matter With Scrabble! - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 8 April 2014

Chei See How Our Confab Delegate Take Dey Discuss Our Matter With Scrabble!


Dis na one of the delegates for the National confab wey dey shele for Abuja. As the man don tire na for Nigeria matter, na him, he decide to play scrabble.

Una no go blame am na, Nigeria wahala oti kpoju.

1 comment: