Toke Makinwa Don Deny Sey She Get Belle - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 18 March 2014

Toke Makinwa Don Deny Sey She Get Belle




Though she be like person wey get belle for this picture o!, but Toke Makinwa don deny sey she get belle.

Read her tweets...




No comments:

Post a Comment