Se Anything Bad For This Picture Wey Wizkid Post? - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 19 March 2014

Se Anything Bad For This Picture Wey Wizkid Post?

Wizkid post this pix ontop him instgram, and from wetin una dey see, una know wetin him mean. but me come dey ask why wizkid go behave in such way. For me oo, wizkid take the joke too far. wetin una feel?

No comments:

Post a Comment