Rihanna Don Run Mad - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 21 March 2014

Rihanna Don Run Mad


Se this one no be madness? I even hear some Nigerian girls dey talk sey dem self go rock am. Yeye dey smell.

No comments:

Post a Comment