Mary Konye Don Bag 12yrs Imprisonment After She Pour Acid Ontop Her Friend Naomi Oni - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 21 March 2014

Mary Konye Don Bag 12yrs Imprisonment After She Pour Acid Ontop Her Friend Naomi Oni


Una remember that wicked girl wey pour her friend acid for face because she wan disfigure her fine face. Yes Mary Knoye! Dem don send her go prison for 12 years today.

Thank God sey justice don prevail, even though me I think sey the 12 years too small.






No comments:

Post a Comment