MNET Africa MD Biola Alabi Don Resign - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 6 March 2014

MNET Africa MD Biola Alabi Don Resign


The gist wey dey make round be sey, Biola Alabi wey be the Managing Director of M-Net Africa don reign from the company

Dem sey she table her letter of resignation some day again after some people pressurize her to resign for wetin we still never know.


No comments:

Post a Comment