Gov Fashola And Obi Don Join Governors Wey Sabi Dance...Make Una Check Them Out - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 4 March 2014

Gov Fashola And Obi Don Join Governors Wey Sabi Dance...Make Una Check Them Out


last time, I show una some of our governors wey sabi dance and their favourite dance steps. If you miss the story see am Here.

Governor Fashola and Obi don also show us sey dem no be rookie for the dance business. lolz. Meanhile, Gov Fashola sabi the step wela

No comments:

Post a Comment