Se Forest Guards Go Fit Helep We Federal Government Fight Boko Haram? - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 4 March 2014

Se Forest Guards Go Fit Helep We Federal Government Fight Boko Haram?



We Federal Government don talk sey dem go start to recruit forest guards to help the Joint Task Force to fight Boko Haram

Me come dey ask, whether na this go be the solution? Why dem no kukuma create state forces, recruit locals as officers to fight boko haram?

No comments:

Post a Comment