OMG! Meet Micheal Jackson 31-year Old Son - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 6 March 2014

OMG! Meet Micheal Jackson 31-year Old Son



If wetin Brandon Howard, the son of 80s singer, Miki Howard's talk na anything to go bye, na him be sey the late singer Michael Jackson get 31-year old pikin.

Brandon talk sey him get evidence to show sey na Michael father am after meeting Michael meet him (Brandon) mama Miki for 1982.

But wait o! true true, Brandon resemble Michael wella o!

No comments:

Post a Comment